Tuesday, 31 January 2017

Comedian, Alibaba shows off his Muscles (Photo)

Veteran Comedian, Alibaba shows of his muscles on his instagram page.
He said:

I’m training every day… because all of una wey dey make mouth for social media.. make una make sure say una mouth sharp reach una might oh… because your eye go clear for koror. Because very soon na to begin quench blow for some people left eye. No be everybody wey dey your class be your mate. Some na “Suppose finish”… Na repeat fall their hand
alibaba

No comments:

Post a Comment